Posts

Showing posts from September, 2018

Ghana’s youngest dj, Dj switch, confuse French president den Bill Gates den other Senior Men as she show off ein ‘shaku shaku’dance for the Goalkeepers 2018 inside New York.

Image
Erica Tandoh, wey people know am for showbiz inside as Dj Switch, show say she no be small for the djing inside as she display ein djing qualities for the goalkeepers 2018 programme wey happen for New York. So, this small girl as she dey perform, she gather vhimm comot for ein turntables go the dignitaries demma der go show dem som power. As she dey entertain the dignitaries, she show dem ein shaku shaku dance moves, she really make Bill Gates den the French President  demma eyes get waaaa. Den Dj Switch ein name dey mong de many people dem invite say make them come vibe for the Goalkeepers 2018 programme under. Dj Switch really be blessed as dem invite am among carefully selected dignitaries like Bill Gates, Melinda Gates, Ed sheeran, Fatoumata Diawara, Nancy Kagungira, The Brooklyn Youth Chorus den other very important personalities wey dem carefully invite from around de world say make dem come share demma stories, challenges, innovations den leadershi...
Welcome to the official page of pidgin news, stay tuned as we dey carry News from all angles give you right at your doorstep..... PidginNews we dey give you🤩